Tar1q Lyrics
Sing along to Tariq’s new hit, Must Have Been, and feel the rhythm move you with its vibrant, unforgettable lyrics.
Tar1q – Must Have Been Lyrics
Hmm hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm hmm
Hmmm
Hmmm, hmm
It must have been love
But it’s over now
We be strangers now
Now you gone so far
It should have been us
Now it’s cold shoulders
We be strangers now
Tell me why you go say oh
Try other things
But don’t lie say I no try hard
Sweep me off my feet and I paralyze
When you cut my scandals
You do me one kind oh wey oh wey
Like say I won high ewelemo
You do me some kind oh wey oh wey
Agidi no conceal am ewo
Dear I say
Water runaway my eye ohh
Kilo kilo (Oh Kilo kilo)
Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo )
Water runaway my eye ohh
But you fit no know(fii know fii know)
But you fit no know (fii know fii know fii know)
Cause I dey fight am 1
Hide am 2 cause
Injury no be tattoo
I no dey go psycha
Hosanna
Solve wetin dey my mendu
No think I no faithful
Cause on that faithful day
Fire for fire, na your desire
you no require make I deny am
Fighting
Fighting
I’ve been trying not to confide in (ohh ohh )
Hmm
But this dragon I’ve been hiding inside me only breathes fire for you
Try other things
But don’t lie say I no try hard
Sweep me off my feet and I paralyze
When you cut my scandals
You do me one kind oh wey oh wey
Like say I won high ewelemo
You do me some kind oh wey oh wey
Agidi no conceal am ewo
Dear I say
Water runaway my eye ohh
Kilo kilo (Oh Kilo kilo)
Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo)
She no go believe ehhh
Water runaway my eye ohh
But you fit no know (fii know fii know)
But you fit no know (fii know fii know fii know)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook